A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   S   »   Slim Burna Lyrics   »   Port Harcourt Boy (feat. Knowledge) Lyrics

Slim Burna - Port Harcourt Boy (feat. Knowledge) Lyrics

Font:      
Align:    
  • Omi me mie,omi me mi­e eh (x2)
  • (Chorus)
  • me I be Nigerian
  • I be South South boy eh
  • me I be Nigerian
  • I be Port Harcourt boy eh
  • [Verse 1]
  • Bad boys making moves like a magician
  • always on their hustle like a tactician
  • see the streets, me I say you be average man
  • one blood, one nation, African eh.
  • in every corner, boys dey smoke dope
  • too much fighting, boys dey stab
  • boys dey cut throat
  • watch wetin' you dey talk
  • cause dem fi tie you rope
  • cause this community we dey
  • we no get hope eh
  • cause the streets wey we dey
  • kidnapping and killings dey happen everyday
  • corruption and cheating dey run through their veins
  • the kind gun dem dey carry
  • I say na main eh
  • But these streets wey we dey
  • like every night we dey pop champagne
  • bear, alamo­ and even rose'
  • too much money I say we dey troway ye
  • Owe! Ikwerre meka o!! dierli(x2)
  • (Chorus)
  • [Verse 2]
  • Borokiri to Mile 1
  • blue and white buses I dey hail, carry on
  • na oil money we dey spend
  • we dey deal with drums
  • bolle and fish
  • now u know we're I from
  • Na D Line boy wey I be
  • I dey hail all d hustlers 4 Garrison
  • Diobu, Waterlines, Rumuola, Artillery
  • G­RA, Elekahia, Rumuokur­ushi,
  • (abobby,wida na?)
  • cause the streets wey we dey
  • kidnapping and killings dey happen everyday
  • corruption and cheating dey run through their veins
  • the kind gun dem dey carry
  • I say na main eh
  • but these streets wey we dey
  • like every night we dey pop champagne
  • bear, alamo­ and even rose'
  • too much money I say we dey troway ye
  • Ahh kal­abari eh, ye ye eh (Ibote)(x2).
  • (Chorus)
  • [Knowledge]
  • Gone are those crisis and killing
  • political warfare,what a pollution
  • that was affecting the life that we living
  • it's beautiful what we turned the city to
  • no more criminals, now we living cool
  • and it feels more original
  • and errybody on the struggle
  • keep your hustle tight
  • forget the struggles and worries
  • always be humble aight
  • and God knows there ain't gonna be any helter skelter
  • am so proud to be a son from the niger-delta
  • Ogoni! Bia khana khana eh! I ga heh!(2x)
  • (Chorus)
  • Abobby
  • wetin dey?
  • wida na?
  • O boy, I just pin.
  • wetin dey happen na
  • O boy I just pin
  • O boy I just chill
  • I jus chill
  • you don see am so na
  • Eheh
  • O boy we just dey that way o (eheh)
  • Jolly dey happen o
  • You no go join us?
  • O boy no worry, we go still see
  • O boy make we reach chew something na
  • O boy bone dat thing
  • O boy at all at all na him bad pass
  • Caman pochichon..

  • Report error in lyric




    The Port Harcourt Boy (feat. Knowledge) lyrics by Slim Burna is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Slim Burna Port Harcourt Boy (feat. Knowledge) Lyrics