A-Z Lyrics Database
Welcome! Login | Register
Lyrics   »   J   »   Jlyricz Lyrics   »   Echo Lyrics

Jlyricz - Echo Lyrics

Font:      
Align:    
  • Jay… Soma
  • Verse 1
  • People dey for street wey neva chop
  • While some go overseas to just go chop
  • Even when oil dey naira dey drop
  • So how e go be if e come stop
  • Some people troway face others dey watch
  • As our glory dey fade pass jeans wey wash
  • Though me I go yan no be too much
  • Coz those guys wey dey up no dey like such
  • So I go hush coz dem dey here
  • Dem dey see and dem dey hear
  • Chorus
  • As hunger just dey echo… echo
  • Poverty just dey echo… echo
  • Corruption just dey echo… echo
  • Killings just dey echo… echo
  • Echo… echo…
  • Verse 2
  • I be think say by now we go don grow
  • But after all these years nothing to show
  • Our democracy sef dat one na joke joke joke
  • Coz all dem promises don turn to scope
  • But I go stop here coz dem no deaf
  • Dem dey see and dem dey hear
  • Chorus
  • As hunger just dey echo… echo
  • Poverty just dey echo… echo
  • Corruption just dey echo… echo
  • Killings just dey echo… echo
  • Echo… echo…
  • Spoken Word
  • Our leaders have mole vision (they can’t see nothing)
  • Exalted rogues blinded by vanity
  • All they see is the dollar sign
  • While over 200 innocent girls are enslaved in God knows where
  • A year approaches and Chibok knows no laughter
  • We take one step forward and three step backwards
  • And we call that progress
  • When would this ever make sense?
  • How would this ever make sense?

  • Report error in lyric




    Latest Jlyricz Lyrics

    The Echo lyrics by Jlyricz is property of their respective authors, artists and labels and are strictly for non-commercial use only.
    Copyright © 2009-2026 Azlyricdb.com. All Rights Reserved | Privacy policy | Blog
    You are now viewing Jlyricz Echo Lyrics