Matthew Olugbemi - Who Born You Lyrics
Verse:(S)tory, (S)tory oI wan tell una(S)tory,All: (S)tory, (S)toryOpen your ears, make you listen well wellAll: (S)tory,(S)tory,(S)tory, (S)tory oI wan tell una (S)tory,All: (S)tory, (S)toryOpen your eyes, make you shine am well wellAll: (S)tory, (S)tory,If lion bornAll: Na lion he go bornIf a rhino bornAll: Na rhino he go bornIf Southy bornAll: Na Southy he go bornIf Naija bornAll: Na Naija he go bornChorus:Tell who born you, When you get born againAll: Baba God, NkulunkuluWho born you, when you are born of the SpiritAll: Baba God, NkulunkuluWho born you, when you are living by the word GodAll: Baba God, NkulunkuluWho born youAll: Baba God, NkulunkuluVerse 2:Britiko born britikoItalo born italoLatino born latinoYankee born yankeeSince I don born againI no be the same /2xI no dey sickAll: no wayI no fit sickAll: no wayI no dey failAll: no wayI no fit failAll: no wayI no dey fearAll: no wayI no fit fearAll: no wayI no dey poorAll: no wayI no fit poorAll: no way{Repeat chorus}Bridge:I’m a child of The KingI’m winning all the timeI’m a child of The KingI’m a born champion